APROKO JULY06

220 views · Published 9 July 2013 · 5:30 · Indexed 21 October 2026

Channel: wapTVchannel · 2013 · Entertainment

Watch on YouTube

Wizkid don see gobe from Unilag student
On top the mata say make students of Unilag jollification and enjoy ogbonge music na im olumide and im friends con decide to do party,for say make the party make sense dem con invite star boy im sef to grace the show.wizkid bill them big money but as students wey them be,they con dey beg am with 500k through one of him friends wey him name na wale dreads.according to them,them say wizzy manager wey be godwin tom con send account number give them.as them pay the 500k,they con tell dem wizzy say d bar don enter their account.on the day of the show,them wait taya but oga wizzy no show face.na so the boys them con vow say them must collect their money back from Wizkid and im manager wey b godwin tom.make una no worry we go bring una all the remaining gist for here.make una no go any where o.wizzy must to pay that money back to the poor boy.

More from this channel